Moses Bliss - Nothing Lyrics

Moses Bliss – Nothing Lyrics

WMoses Bliss – Nothing Lyrics

Thank you for visiting,
Lyrics and Materials Here are for Promotional Purpose Only
Please add your comment below to support us.

Thank You!


This is a New Single by
Gospel Music Minister Moses Bliss

Nothing Lyrics and Song was Released by SPOTLITE Music
On Friday, June 2nd, 2023

Nothing is now Available on all Digital platforms
and EVERYWHERE you stream music.

Moses Bliss Lyrics


Nothing OFFICIAL VIDEO


Moses Bliss – Nothing Lyrics

OFFICIAL LYRICS

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do
E no Matter
Wetin you dey go Through

Make you no Forget
No thing wey God no fit do

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no Fit Change O
E no Matter
Wetin dem be Tell you

(I’m here to tell you)
Nothing wey God no Fit do

No Man wey God no Fit Bless
No Man wey God no Fit Help O
E no Matter
Wetin you dey go Through

(I have come to Tell you)
No man wey God no Fit Bless

No Man
Wey God no Fit Lift (Ah)

No Man wey God no Fit Lift
E no Matter
Wetin you dey go Through

Make you no Forget
No man wey God no Fit Lift

No Door
Wey God no Fit Open

No Door wey God no Fit Open
E no Matter
Wetin you dey Go through
(I’m here to tell you)
No Door wey God no Fit Open

No Man
Wey God no Fit Heal

No Man wey God no Fit Touch O
I’ve never seen
The Righteous Forsaken

Never seen the Sea Begging Bread
I’m here to Tell you
No Man wey God no Fit Heal

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do
E no Matter
Wetin you dey go Through

I’m here to Tell you
Nothing wey God no fit do
E no Matter
Wetin you dey go Through

Make you no Forget
Nothing wey God no fit do


Nothing Lyrics

Follow US on FaceBook,  InstaGram, and  Twitter

END of Lyrics


Please Add a comment below if you have any suggestions
Thank you & God Bless you!
All Song Lyrics are the property and Copyright of the Original Owners
Songs and Images here are For Personal and Educational Purpose only!

 


*Lyrics COPYRIGHT DISCLAIMER*
We do not own the Lyrics for any of the songs or the images featured on this website.
All Lyrics rights belong to its original owner/owners.
No copyright infringement is intended.
We STRONGLY advice you purchase tracks from outlets provided by the original owners
Contents here are for promotional purposes only.

Moses Bliss – Nothing Lyrics


 Lyrics for REVIVAL REVIVAL by TY Bello

 

Leave a Reply