LIMOBLAZE - GOLD Lyrics ft ADA Ehi

LIMOBLAZE – GOLD Lyrics ft ADA Ehi

LIMOBLAZE – GOLD Lyrics
LIMOBLAZE GOLD
GOLD Lyrics ADA Ehi

Thank you for visiting,
Lyrics and Materials Here are for Promotional Purpose Only
Please add your comment below to support us.

Thank You!


This is a brand-new Song by Nigerian Gospel Music Minister
LIMOBLAZE featuring ADA EHI

GOLD official Video was Premiered on October 21st 2022

Available on October 21st, 2022, on all music stores
and also, digital platforms across the world


OFFICIAL VIDEO

Frank Edwards – THE GRACE Lyrics


OFFICIAL LYRICS 

I look all Around
I no see anything
Wey go Hinder me
Cause the Love wey my daddy
Dey give on daily
Dey Ginger me

Dem wan give me the Dollar
(I say no)
Dem wan give me the Pounds Oh
(I say no)
Dem say make I sign am
(I say no)
Papa God, nar You I want Oh

E be Like dem no know say
You’re my Heart Desire
Anything wey Concern You
I no go Retire

Cause I got something
More than Gold
Oh, my God is More than Gold
You’re the Lover of my Soul
For this thing is
More than Gold

Even if nar Dollar
Wey dem give me
E no Matter
Even if them Pull up with a Benz
I no go Enter
I no go Leave Your side
We go dey till Paradise
Shey you dey Feel my Vibe
Me I get Eternal Life O

Even if nar Dollar
Wey dem give me
E no Matter
Even if them Pull up with a Benz
I no go Enter
I no go Leave Your side
We go dey till Paradise
Shey you dey Feel my Vibe
Me I get Eternal Life O

Put am for inside your Pata
I no Care
For that your Dollar

Put am for inside your Pata
I no Care
For that your Dollar

Put am for inside your Pata
I no Care
For that your Dollar
Space, Space, Space, Space, Space

This my Head, my Head
E Correct, E Correct
This my Name, E go Loud
E go Loud
Oya take a Picture

You and me Together
In the Nearest Future
Make you for Remember say

E be Everything
When I begin no Far
I go Carry my Jesus
I no go need your Car

Cause I got something
More than Gold
Oh, my God is More than Gold
You’re the Lover of my Soul
Oh this thing is
More than Gold

Even if bar Dollar
Wey dem give me
E no Matter
Even if them Pull up with a Benz
I no go Enter
I no go Leave Your side
We go dey till Paradise
Shey you dey Feel my Vibe
Me I get Eternal Life O

Put am for inside your Pata
I no Care
For that your Dollar

Put am for inside your Pata
I no Care
For that your Dollar

Put am for inside your Pata
I no Care
For that your Dollar

Space, Space, Space, Space, Space


LIMOBLAZE – GOLD Lyrics

LIMOBLAZE GOLD

GOLD Lyrics ADA Ehi

END


Please Add a comment below if you have any suggestions
Thank you & God Bless you!
All Songs are the property and Copyright of the Original Owners
Songs and Images here are For Personal and Educational Purpose only!


*COPYRIGHT DISCLAIMER*
We do not own any of the songs nor the images featured on this website.
All rights belong to its original owner/owners.
No copyright infringement is intended.
We STRONGLY advice you purchase tracks from outlets provided by the original owners
Contents here are for promotional purposes only.

Follow US on FaceBook,  InstaGram, and  Twitter


LIMOBLAZE – GOLD Lyrics
LIMOBLAZE GOLD
GOLD Lyrics ADA Ehi

Leave a Reply